Yesterday 4 men Musa, Nasiru, Bala and Adamu go rob one bank. As dem
enter, Musa wey carry gun come shout; "Ebri body lie down, if I look me
walahi me I go shoot".
Naim
one man open im eye look am. Musa shout for am say; "Oga, I no dey hear
kwo? Walahitalahi if I look me again, Na hell I go see myself". So
small time, the man come look am again. "Walahitalahi Oga if I no be say
dis my gun na toy, I for don blow my head now".
No comments:
Post a Comment