Akpos died and went 2 heaven (shey una don happy now) where he met Angel Micheal
Akpos::: So finally I make heave after all d rubbish wey I do 4 life Tank God 4 God o:O
Angel Micheal::: Oya cum enter ya room
Akpos::: Bros Micheal wetin dey sup 4 downstairs cos d noise na DIE
Angel Micheal:: Na hell fire b dat
Akpos:: I fit go peep?
Angel Micheal:: No wahala but we go lock gate by 5pm so if u nor quick cum back u go jus stay hellfire>=)--->
""Akpos goes 2 peep and der he sees all d celebrities dat ever lived on earth clubin and avin alot of fun.<=-PAkpos comes back by 4pm and Angel Micheal speaks::: 9ce 2 see u bac early my son you r truly a son of GodO:)
Akpos:: I come pack my load before Una Lock Heaven
No comments:
Post a Comment