Monday 19 November 2012

Heaven and Hell

Akpos died and went 2 heaven (shey una don happy now) where he met Angel Micheal
Akpos::: So finally I make heave after all d rubbish wey I do 4 life Tank God 4 God o:O
Angel Micheal::: Oya cum enter ya room

Akpos::: Bros Micheal wetin dey sup 4 downstairs cos d noise na DIE

Angel Micheal:: Na hell fire b dat

Thursday 8 November 2012

Child naming

Akpos insisted that his first child must bear his name. So on the day of naming at d church, this conversation ensued.
.
Rev: Which name would you like your child to bear?

Akpos: (With smiles all over his face) Akpos!