Thursday 28 June 2012

Scatter Ground

Ekaete and Akpos dey scatter fight outside
examination hall........
Other classmates dey shout "wetin happen na! wetin happen na!".

Akpos :- This idiot copy me for exam!
Ekaete :- Copy wetin! I no write anything na, na blank sheet i submit!
Akpos :- Una don see am? Na blank sheet i submit too.The examiner go think say we copy each other!

No comments:

Post a Comment