Thursday 19 July 2012

Bra size

Panku went to a shop to buy bra for his wife & this conversation ensued
Panku: i Wan buy bra for my wife Seller: ok sir, Abeg What size?
Man: I no Really know o

Seller: how her breast dey?
Man: I no know sef
Seller: Mmm oga, dat one hard o. E dey like pawpaw wey ripe?
Man: no
Seller: e dey Like mango?
Man: no o
Seller: e dey Like puff puff?
Man: no
Seller: Mmm oga, ok e dey Like egg?
Man: yes,yes! U get am but na the one wey dem fry...
Seller: What!!!!!

No comments:

Post a Comment