He
was given Commerce Exam question paper and the only question he could
answer was question number 3 and it says: ''Differentiate between a
Warehouse and a Shop.''(20marks) After much thinking he smiled and wrote
his answer: Warehouse is at Ojota while shop is at Alaba. Then he
submitted his paper and went to meet his Oga at the gate.Oga : Ebuka , how far? How e be?
Ebuka: E dey so simple Oga. Question number three say make we differentiate between a warehouse & a Shop.
Oga: Hen-hen...wetin U come you write ?
Ebuka: Hmmm... I write say "warehouse dey for Ojota&say shop dey for Alaba. Oga : So na d only thing wey u write be dat ?
Ebuka : Yes Oga .
Oga : Chineke.!!! U dey craze? Common go back & put the phone numbers & our complete address... Stupid boy!!! Na so dem take dey get customers?...Idiot!!!!
No comments:
Post a Comment